Lyrics Page

Evidence

By Moses Bliss

1,048 views Jul 22, 2026 updated Verified editorial review

Moses Bliss and Tim Godfrey's song 'Evidence' is a vibrant Nigerian gospel track celebrating God's blessings and answered prayers. The lyrics declare that the singer's life itself is proof of God's goodness, with repeated lines like 'Evidence full everywhere' and 'Testimonies Dey everywhere.' The song emphasizes that God is consistent and faithful, turning worries into testimonies. It encourages listeners to see God's work in their own lives rather than looking elsewhere for proof. The upbeat, joyful tone reflects gratitude and praise for God's manifest blessings.

Lyrics Verified by Editorial Team

If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

My testimony be like lie
(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi
Consistent in your ways
Wetin you talk na wetin you Dey do
(Talk and do)
Everyday you Dey shock me
Give me something to talk about
Testimony no go finish for my mouth

If you're looking for
The evidence
Of the baby wey
Baba don bless
Look no further
Look at me rather E
Vidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God
E no dey fail me
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

When you look at my life you go see see see
The blessings e dey on repeat peat peat
I no fit explain all the good good things
I go praise the Lord till infinity
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies (ah ah)
Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

Music Video

Save Your Favorites

Create a free account to save songs, build your personal library, and connect with the Zion community.

Create Free Account

Join the Zion Community

Create a free account to save your favorite lyrics, submit song suggestions, and connect with fellow worshippers.

No spam. Unsubscribe anytime.