Nothing
Moses Bliss's song "Nothing" is a vibrant gospel declaration of God's limitless power. Sung primarily in Nigerian Pidgin, it reassures listeners that no situation is beyond God's ability to change. The lyrics emphasize that God can bless, help, lift, open doors, and heal anyone, regardless of their circumstances. The song encourages faith and trust, reminding believers not to forget God's faithfulness even in difficult times. It references the biblical promise that the righteous will not be forsaken, reinforcing the message of divine provision and care. Overall, it's an uplifting anthem of hope and confidence in God's omnipotence.
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do