Your Love II
Moses Bliss's song is a heartfelt worship track expressing wonder at God's unconditional love and grace. The lyrics, partly in Nigerian Pidgin and Igbo, convey gratitude for God's constant care and guidance, acknowledging that human effort cannot earn such love. The repeated phrase 'Igbakalamisi' and 'Ifunaya gi Kachanma' emphasize God's enduring love and faithfulness. The song's simple, repetitive structure creates an atmosphere of intimate adoration, celebrating God's love as the ultimate treasure and source of security.
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh